My Baby (Appreciate Africa)
0:00
0:00
*Come to me my baby *I no go ever use you play my shawty *Na you I won de with forever my lovie *Go tell your paddy dem say your man don ball out *African boy, me no de use my baby play *My baby gives me real assurances everyday *I no go lie na for you me I run come *Today today you sef go follow me go *As I come pay for my baby bride price *I see my baby as she de smile pass *Her popsi de happy say she find better man *Me sef de happy say I find better woman (x2) *Rejoice, say your world don better *With me, every thing go better *I no go lie, I go treat you better *so everyday make you do me better
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
everything is on point I honestly don't have anything bad to say you did an awesome job Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
E dey our blood ♥️💯 more love dope
@fadzdartist Thanks ❤️
truly magnificent work of art family 🙏🏾🫵🏾👆🏾🧗🏾
@lilcozmo Thanks ❤️
@kqingarizonal Thanks brother ❤️
Thanks ma fiona❤️ @sexyslimthegoddess
@madbaby.9096513 Thanks bro❤️
@lilnoflo Thanks brother❤️
Keep grinding ✊ Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
SHOTS FIRED 🔫
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Great 🎉 Delivery: On point 🎯 Impression: Great 🎉
Gas ⛽️ Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Dope 🔥 Delivery: Perfect 💯 Impression: Dope 🔥