wise man
Haaaaaaaaaa Olamiplenty Hey A word is enough for a wise What if am not wise Na person wey work dey chop What if I don’t try Give what belongs to Caesar to him What if he don’t need Anointing fall upon me What if anointing na jazz Dem say am black sheep of my family What if am the nemesis Because am too rugged for street What if am the glory Because I do yahoo make I eat Dem say I no be human being I dey reason am say na true I don too suffer human being no fit Na you say make I no hustle But when money come na you we see Oyinbo reap us many things Na only there money we still dey reap Na you say our mentality too bad But you get money you no help a man Well done advisor When the matter cast your body go calm A word is enough for a wise What if am not wise Na person wey work dey chop What if I don’t try Give what belongs to Caesar to him What if he don’t need Anointing fall upon me What if anointing na jazz @rapfame_official
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
🙏🙏🙏🙏true words !!!!!
Bars: Great 🎉 Delivery: Great 🎉 Impression: Great 🎉