life
0:00
0:00
come on *2 yo! yeah life is not all about love life is still about hustling u see people for this life Dem just think say na Dem get the life but (one day*2) Dem go see watin go happen to them yeah niggas I have tell you something (abeg they put ur ear for ground dey listen)now before you go forward ur body go do something"`✓ when u nor supposed to do u know hay,so calm down nor dey busy body one one day u go see watin I dey talk about life is heat .life is a mess life is a fruad so I don't want to fraud I trade to survive but I will be come rich chorus champ yo there is a champion in every family so everybody gonna put that in mind this is Mj one last on the beat
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
𝔀𝓱𝓪𝓽 𝓪𝓷 𝓪𝓶𝓪𝔃𝓲𝓷𝓰 𝓼𝓸𝓷𝓰 𝓼𝓸 𝓭𝓸𝔀𝓷 𝓽𝓸𝓫𝓮𝓪𝓻𝓽𝓱 𝓪𝓵𝓼𝓸 𝓬𝓱𝓮𝓬𝓴 𝓶𝓮 𝓸𝓾𝓽
yo that shit is fier 🔥 🔥 🔥 🔥 🔥
good🔥🔥🔥 check out my new drop ❤️❤️❤️
#1mjlas send some support and likes back to my 4 new songs. #NewYear2
🔥🔥🔥🔥🔥