I DON'T KNOW

0:00
0:00
I DON'T KNOW

yah i never sufer in life befor and I'll never sufer amen , ( yah dey don yae, dont know ooo) 10x i never hurt person i never wish bad I'll never wish bad, but many people wey i know na dem the show me bad life , i dont know 10x , i promise nor to be like them, i promise to ne agood person, yah oluwa just dey run the matter e say make i dey follow matter for matters yah!! yah!! yah!! yah!! yah!!

1 Comments

Leave a comment

Author
5 years ago

See track description

1
User avatar
92
Total plays
25
Followers
68
Following

You may also like