JennyPhã
JennyPhã

DONTKNOW

DONTKNOW
1,000 Plays

1,105 Plays

08 Jul 2021

If I talk dem Dey go say I too Dey talk When the matter full ground Dem go say why I talk And my focus is at the top This no be rice and beans I no even try to look uche face Dem go act like dem know you Serious on your matter like say na dem raise you This shit ain’t even funny Boy you gat, you gat me looking like a dummy Said she did that shit for the money Disown all dem bitches if I was their mummy Put that shit right upon me Only thing that I care bout is the money Come make I let you know Things wey never see Acting like you got it all Acting like you know it all But you don’t know You just don’t know #dontknow_

86 Comments

Leave a comment

2 years ago

peep dis yo #Smoke my battle its 🔥

2 years ago

dope as fuck yo

2 years ago

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

You may also like