Vi_able

See Troubo

Vi_able
See Troubo

3 Plays

β€’

01 Jul 2021

Verse 1 πŸ‘‡πŸ‘‡ Enemies they wan stop me Getting bigger daily mah gee see is not easy Tell me wetin man nor see Everyday and night hustle man is not easy πŸ‘‡πŸ‘‡ Higher higher Man I'm going up say no more coming down ah Fire yah If you wan stop me you go burn to ash Chorus πŸ‘‡πŸ‘‡ You wey dey fly for night Holy ghost fire nae go burn you down o Me just dey run my race you say you nor like me to run my race o Boy with a big God They wan stop me whey dem know say I get God o Boy with a big fame I go blow wider when you wan try to put me down o Chorus 2 πŸ‘‡πŸ‘‡ See me see trouble o Every man for he hustle o God know say me I dey on my lane Me I dey run my race all alone Verse 2 πŸ‘‡πŸ‘‡ Every morning I dey thank God Thank God for life e dey give me Hustle for the street get e own worst But Thank God for knowledge e nor lost Yeah One day we go bubble Hustle everyday say nor be smuggle Standing firm now like a pillar We go wear the Gucci nor be fila Chorus πŸ‘‡πŸ‘‡ You wey dey fly for night Holy ghost fire nae go burn you down o Me just dey run my race you say you nor like me to run my race o Boy with a big God They wan stop me whey dem know say I get God o Boy with a big fame I go blow wider when you wan try to put me down o Chorus 2 πŸ‘‡πŸ‘‡ See me see trouble o Every man for he hustle o God know say me I dey on my lane Me I dey run my race all alone πŸ‘‰πŸ‘‰πŸ‘‰EndπŸ‘ˆπŸ‘ˆπŸ‘ˆ

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like