betrayed

33 Plays

25 May 2021

eyooor screeeeeeeew hear diz mata wey dey sup wey i wan tok abt my gee wey chop up wey dey form boss bck in d days wey notin dey wey we dey chop buns no soya milk even water na only 1 cup na so abobby com sabi e com dey shenk all him padi e tok say we be enemy say we dey bring bad energii nigga e do me like film com dey wonder say na him i remember when we meet na just garri him be dey driii so abobby com hammer com gather all the cheddar flash me i wi call later e no dey reason my mata say e no be my fada and not even my broda make i waka go further till my life go fit beta so cry go mit mama say mama gimme ur blessins weda smut or jagajaga wetin go be go still be so abobby com dey flex drive him benz go enter hood niggas for hood com dey vex dem ask am say who dah you so abobby come dey fear com dey find escaping route i look am for face to face say i will never fight for you buh somtims you nid forgive forget person wey do u wrong and if you still go dey reason am the tori go dey long abobby wey dey greet me when him pass wit him moto horn now anytime wey him see me him go halla say see my boss see your tin na ur tin e no mata how e small so no go dey let another tin push you to the wall and if your nigga bullshit you don forget to sewa coz everybody go fit leave you but sewa will nevaaaa

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like