reason is

86 Plays

โ€ข

18 Apr 2021

pray for me lord I need blessings make person no sit go dey guessing say when e go be how do we feed 3 square meal man and big deal salary small person manage with garri forbide wine e too coast abeg drink pami cut your coat according to your size (you no ) add water for that food make efor rise(joor) you dey see me so hear me so we gather for rainy day make our roof no fall that we go continue to sleep on the floor (issa disgrace) man no poor o we buy our pikin toys make dem use am make noise my belle go sweet us if dem like make dem us all my motor do sports.. e no pain me I work daily for my family and my little enemy things be like comedy laugh now cry later na God be the caretaker na we be the intruder reason is you no get money to buy and you wan go Dubai shey you wan fly (broom airways) this days these days man no dey fear again to keep up righteousness or even have consciousness some call am foolishness I call it idleness devil speak tru you bad thing dey do you mumu no go kill you all that you have tru good days bad days brother wada we do you dey even think small thing you don derel you allow devil come prevail church kai mosque hmmm follow baba go shh that one you no gree and you want make e good (see greed) hold work tight so that you go fit eat no go dey practice food without meat na vegetables you wan be or vegetarian if you go fit na the vegan be the deal remember you get pikin and your wife just took in check am out yo go see no time no dull look straight fall

5 Comments

Leave a comment

1 month ago

Bars: Dope ๐Ÿ”ฅ Delivery: Dope ๐Ÿ”ฅ Impression: Dope ๐Ÿ”ฅ

Cookin' ๐Ÿ‘จโ€๐Ÿณ Bars: Perfect ๐Ÿ’ฏ Delivery: Perfect ๐Ÿ’ฏ Impression: Perfect ๐Ÿ’ฏ

1 month ago

GANG GANG ๐Ÿค˜ Bars: Perfect ๐Ÿ’ฏ Delivery: Perfect ๐Ÿ’ฏ Impression: Perfect ๐Ÿ’ฏ

You may also like