Hotmeal
Hotmeal

Happy (8:28 PM)

Happy (8:28 PM)

53 Plays

10 Apr 2021

#justfreestyle #trap #Hotmeal I for like tell you story bout my life But e go be like market wey i dey sell But nobody wey go buy Ain’t living the life wey i deserve I just wanna be there so i can make my family proud To everyone now looking up to me It’s really hard but i know my God is really there for me i no go worry wetin motivate me Na the way i see my maale praying for me not to stay weak I just wanna be something you would see and love I no like anything less so i stay above E be like say na curse or na wetin be the cause Enemies dem gather for my matter hoping say i fall A young niqqa striving hard and he’s hitting it My mind’s cloaked with the thought of it is what it is The first time i wrote a lyrics sounded stupid can i make it with this shit it but i stood up with the strong pills Dem intimidate me but i no for My reputation dey for mud because i no follow To do the shit i keep it legal all na grace Dey do your good to leave a legacy behind it what I’m gonna do We all need this money it crazy thing My brotherman be grinding with me with with a Bigger faith So what’s it gonna be, cause we no dey hate Love aside, money in mind so wahala no go dey I made a promise to my mum say she go dey okay The hustle tight but we dey rough am as the source no dey The Money power and the fame the three things that i need Sometimes i go dey wonder to myself dey brood say why i dey breath E no easy but as i dey see the light The rap beat murderer e don lose the fight I speak to you through the music Writing down every lyrics so i flow hard till I’m in the Spotlight

2 Comments

Leave a comment

6 months ago

3 years ago

You may also like