the ghost in our Hood

0:00
0:00
the ghost in our Hood

the ghost in our Hood the ghost in our Hood the ghost in our Hood wetin we go do oo check and see you go see wahala every day by day na wahala tell me who offend the ghost wey be say e day trouble us for our compound wey we dey live shey na wonderful ABI na Noble shey na ToNeX abi na fada shey na Ruth ABI na nikky shey na d crown ABI na Banser I say check and see you go see wahala the ghost in our Hood the ghost in our Hood who offend oo

2 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

1
Author
6 years ago

nice

1
User avatar
25
Total plays
10
Followers
8
Following

You may also like