sammex

sunshine

sammex
sunshine

17 Plays

05 Nov 2020

oh baby girl u go be my sunshine till the night comes we go live fine she dey give me low like a thinder ahh do the dirty whine make i ginger ye now her body make me,makemewonder abeg abeg leave am make e run am make u no fear go shey normal say nah only me wey she want ooo give her everything wey she need oo killin every show like a bingo never let u go give me fire oo with ur sexy body carolina many many rappers don dey stagger oo daddy no dey rush, give me banger oo am feeling wgat you are doing baby baby ooooo tinger linga linger lin

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like