Fact

88 Plays

โ€ข

22 Sep 2020

shadow boy fame i got it but they didn't believe me when i told them soo ya they mocked me they laughed me Eliminated me yeld at me discouraged me executed me But oluwa no shame me He no deleted me from en memory he got my back en tell me say make i no worry na only time en go take destiny can be delayed but not denied en go surprise them when i go make am this world balance oga na u wey no stand well go try go hustle God No go shame us This F A M E u cant spell without ME check am My request Ooh God bless my hustle make i bless mama shower me ur blessings u no say my people still dey wait for me Ooh lord na my prayer request

5 Comments

Leave a comment

2 years ago

Bars: Nice ๐ŸŒŸ Delivery: Nice ๐ŸŒŸ Impression: On point ๐ŸŽฏ

Bars: Perfect ๐Ÿ’ฏ Delivery: Perfect ๐Ÿ’ฏ Impression: Dope ๐Ÿ”ฅ

fire ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ Bars: Nice ๐ŸŒŸ Delivery: Nice ๐ŸŒŸ Impression: Nice ๐ŸŒŸ

You may also like