vanity

167 Plays

22 Aug 2020

RAP Dis life is vanity upon vanity All u get is not by ur ability I believe in holy Trinity Das y I dey pray for sanity Poor standard of living na money scarcity Some people get but dey no dey give das insanity Dem say no b by force make poor man pikin go University Fighting for their pocket alone bad morality CHORUS Love ur neighbor as urself Do ur best n leave d rest No dey proud no dey beat ur chest U can't do anything on ur own Na baba God dey bless Live a happy life no dey vex*2 RAP Bad friend na dem dey do u na dem dey help u If u come make am na dem go rep u My nigga no go dey think say dem love u Na bcos say u get raba na y dem dey follow u Babes go show up Everytime dem dey combo u Just go broke come see who go dey for u No go dey do pass ursef cos nobody go die for u Close ur eyes make u act like say u don die make u know who go cry for u CHORUS Love ur neighbor as urself Do ur best n leave d rest No dey proud no dey beat ur chest U can't do anything on ur own Na baba God dey bless Live a happy life no dey vex*2 RAP Shey una family don chop una don dey belle full We voter wey dey under hot sun to cast our shey na we b fool Wen una need hep una dey come wit one meek face wey dey gentle Now see dem on TV with their real face wey dey harmful Old men Fighting for Ghana must go una no dey shameful Una time dey count na God still dey merciful 4yrs is almost over no single project wey dey meaningful Dem no provide hep but dem go talk say we youth are lazy

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like