SOJdrealest
SOJdrealest

SOJ Blow

SOJ Blow

64 Plays

31 Jul 2020

Tel dem wetin dem Wan hear now make dem hear word Shebi oro tikun gbo teti e di, lawon na so pe wonfe gbo MO ti so nkan ti mo MA so, if dem like make dem hear word I no get time to dey lecture anybody ti ko moroso For dis Street wen we dey so, nobody fit dey Bobo mi Efimilorun sile dis na my life e je kin shaye mi Be king or king Kong, I no talk say I be d best But mo Kan fe ko mo pe soj orinla ko LA fin mowe different No go tackle mi MI o fe ja Irorun lobade Cause to ba danwo pere e MI MA ko e biti blade Shawon Lada Shawon lake bon fe gbori wole Bepe 50 to wole eni to 10 Tema jade Nigga Malo fo fola anybody do your do Iyanu masele wagbowo iwo na MA shaye Nkan to n se ni ko tepa MO no go change ur way Anyway na way but nigga focus on your own way Soj lon soro orinlakolafinmowe kegbo Rapping style mi ko common mi so fun e ni po yato Mole kere loju but action speak louder Dan voice Abi u no know say na empty barrel dey make noise Soj Don go, u no see my flows, I be dey on low, so now I say no no, cause I got to go, Jah I Wan to blow oooo

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like