kayster
kayster

day 7/7

day 7/7

6 Plays

29 Jun 2020

for these streets wey we dey you feel say you be king na em make you get mind carry my 2 men kill na 3:1 we dey the scores dey the bill day 77 you go come clear your bill I think say you na boss man you no dey fear to die my informants say you dey airport you wan book plane fly what if we plant bomb there and all the cargo die last last even your mama sef too go follow cry early mor mor Wednesday morning you kpa my guy for matter wey no carry belle you kpa my guy the girl way you kill am for sef no like you sha try from now till tomorrow you no fit get Aisha gather wait for my team clear your men say we get return match like 20 heads go enter calabash before next march all em memories go dey water no fit commot am your life go be like baby wey e mama abort am I swear down bro you don buy expired goods make I die if you no follow me chop this sour food your mama money sef Gan no fit cover you after we finish your matter even devil go reject you say you dey run street level we dey the system too you no clear my guy make he free the babe for you jealousy dey catch you the girl dey give you attitude na my guy she pick upon all your servitude devil don write your cheque you go come clear your bill shot to the head na straight to hell no court appeal see all of you follow o fuck the bad energy no come here now dey show us fake sympathy see if e gree you I know say you fit murder me you want dey my ranking for this High heirachy hope say you g3t appetite zobo don dey ready your back go reach ground vultures don get meal

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like