kayster

area hustle

kayster
area hustle

9 Plays

29 Jun 2020

omoboy for area sleep don go travel every night na vigil on top lappy all these gee level sef na our own hustle make account balance make we flex money If I see opportunity, say,make I blow/ I go take the bull by the horn I no go kpro/ Life dey like film, wen they Neva finish episode/ Any place wey kayster turn up, omo na epic show/ Girl wen I kpanke, wey no chop chewing gum/ If ball enter post, e be say the boy don turn nna boy?/ Lion way no get answer, wen he fit put for sheet/ He go one corner, follow goat, dey chop im shit/ The way, boys take dey turn up with Benz for my crib/ Heart attack hold some people, dem wan call police/ Bank account e red, other boys dey green/ Tell me what you want wey I no go gree/ E dey pain me when I dey see these things, these people dey put for screen/ Cause e dey make me feel like say love na make believe/ My guys ask me, kayster, why you no believe in love/ No be my fault, you know how many relationships I don involve?/ But now as the matter dey revolve All of them dey treat me rough (man)/

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like