bless my hustle

0:00
0:00
bless my hustle

o lord I don come before you make you bless me e no go bad if you stretch your hand give me your blessings I don tey inside this hustle but to no avail baba I know say na ur juju sure pass na em mke me Run come meet you no be say I no know shortcut but I no wan ball for only two years baba reach out to all the niggas wey dey the street e no go bad if we all pull up in a Benz wear accessories wey dem make from ice box give me the grace mke I fit run this race bless me mke I put shame for my enemies face I wan mke money by any means In the front of my enemies baba mke you give me legacy mke I fit ball heavily

1 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

User avatar
132
Total plays
121
Followers
12
Following

You may also like