Crazy Vibes

0:00
0:00
Crazy Vibes

Yh Ryno Many people are here but dem dead and gone We gonna make it but dem think sey we just go fall 2020 be the time to rise but not to fall Yh tell dem sey we just dey grow tall Today diieer I don't knw weytin ago talk Cuz ebe like my stomach just dey talk Ray Acquaye chale de group dem just dey bore Me i dey der ano go talk Many friendships no be tough y bcuz dem think sey ego fall Masa if u knw sey u are tired b333 yaa wor Cuz we no dey joke but we dey hustle We dey read books like Hansel and Grettle Like a shaft with the axil Tell dem sey me diieer I get de title Y bcuz me I killed don little If u no dey barb den go ask ippo The teacher get swag he get canto If u want to travel aaaaa go to kpando Cuz Kofi goh go take u to nogokpor hahaha Charles u hear ur name doesn't mean I dey hype u oooo Cuz everything u knw is I will crush u

1 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description ↑

User avatar
499
Total plays
94
Followers
95
Following

You may also like