Richie Flacko - Geng Verse

0:00
0:00
Richie Flacko - Geng Verse

These days sef our girls too try Dem wan make all our boys turn spy Big onion booty make a man cry. U wan try my babe shey you go like die No go cheat if you no sabi tell lie U dey feel the dodo u go like fry You fit enter set i am not shy Guess why Am very bad guy frm the southside I get promo code make i book ride. Your DM look free shey make i slide?? Coz my gbola is proud it cannot hide Your body mad o like the new slang I cn speed it up bang dan dang dang. Am a snake with flow like a mustang Baby boy lifestlye thats the new geng Geng geng.

1 Comments

Leave a comment

Author
6 years ago

See track description

User avatar
47
Total plays
18
Followers
1
Following

You may also like