Rose Alexandra
Rose Alexandra

khodest- we no panic

khodest- we no panic

25 Plays

11 Jan 2020

I dey in my hood I dey grind wit my groove we dey bump we dey boost to make money gather shutout wit my nigga wey de halla we call our god we call our Allah we no want trouble we no want wahala I check on my nigga wey dey hustle wey dey grind say one day one day I swear we go shine se we ugly before that time we go fine because that nah money we dey find we no panic, we no panic, we no panic, we no panic I swear to god we no panic we make formation we make statics our star shine still remain vanish you know everything we dey do is on god we hustle in order to go on top we have light everything is base on bulb our swagger yah is non stop we dey do our thing the way we like dem dey talk shit about us that is life god add two to our three to make it five that is how I dey vex now I dey vibe e no matter may be u dey mad at me that's how I dey get to be the admin

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like