happiness

16 Plays

14 Nov 2019

happiness happiness all I need is happiness,greatness all I need is greatness.nobody is badder Dan me ejoko elo simi.haters mo sponsor yii mo ran yii lo jelosimii lemme devil I said jeki brain mii simi all d pretty smiling lyk tiwa nd simi wa. God pray 4 me make enemy no dey cry 4 me I dob chop pomo omo eh don tire me more moni in2 d acc wey go favor me owo ni mo need toh ma bo gbogbo idile mii Dey say i2 dey form I swear we no dey 4 class U just keep searching my name m a bad man class I copy chikon ekun words toh mah 4 glass 🤣🤣🤣 den I dey wear plastic buh. nw I dey wear golden glass no b mistake wey God make me high class toh bad shey falafolo I bomb u den u blast. chorus:greatness greatness I repeat all I need is greatness happiness I repeat all I need is happiness .I mix my juice wit ah nice black devil ginger 🤪🤪🤪🧞‍♂️ wey dem dey bored nah me den dey call 2 always ginger owo o dogba I swear no bloodly equal fingers wat cums round goes round wat goes up surly cum down m nt a boxer u don't need to countdown .God all I need is yah big big greatness bless me make my faith no just dey useless nothing 4 diz world everybody just dey faithless Answer me God make make I no d ritual buy Benz wo ni SAS mbo mi o ni sa esha jeki 4 fence.all over the world dem shout nd feel my music shey mo Jo depper lyf ti mo pin bulletin I gat more cash marina I swear u can't count it🤣🤣🔉🔉 d volume is somehow low abeg low it freaky freaky ass up make I bang it 🤣

1 Comments

Leave a comment

You may also like