Plan well

0:00
0:00
Plan well

I dey young when i start to dey plan my life people nor believe, they think say i Don dey fly When sometimes somethings nor too seem so right All i have to do na to carry my pen and write I get dream but nobody to sponsor me But the dream not go die, bcos i get believe With God by my side, me i not dey fear Rappers like me for this side too go rare Plan dey but nobody to encourage wetin they sabi do na to discourage Any moment from now, i dey expect voltage But make baba God nor let am go be my old age When i talk they go say i don come again If i nor get money bro na wetin i gain By His grace my hustle nor go dey in vain The money wey we get go still remain

1 Comments

Leave a comment

Author
7 years ago

User avatar
575
Total plays
109
Followers
88
Following

You may also like