the Government

0:00
0:00
the Government

omo na economic matter I too bad omo see naija don dey carry last dollar rise food rise everything rise naso street boys rise boys are not smilling hold ur money tight guyz don lay armbush snake enter jamb office thief money enter bush money enter im own thief money enter zoo na human being wey no go thief behave urself all of us we be the thief oga presidoo dey travel everyday wey im subject dey cry everday u enter private jet forget about our project abeg change the change cus we no accept this new management I feel so bad now fuck the government poor man never chop u still dey pay retirement if talk u die u no talk u die oya let's talk and die nonsense

1 Comments

Leave a comment

Author
7 years ago

See track description

User avatar
21
Total plays
16
Followers
10
Following

You may also like