Hei

0:00
0:00
Hei

HEI. The story of a drowning man. Lyrics: Take it or leave it I'm into calypso But you make things hard to believe so It's true I have been to the disco You're still my baby wiskala wisco As you bring the gbege I no fit to again So I beg to take my leave o I no sabi complain You no dey gbadun my pain Leave me o, leave me o Hei, Hei, Hei Leave me o, leave me o Hei, Hei, Hei Leave me o, leave me o Forget the others, you're the one I'm into But you broke my heart into bits o You are the fire that burns in my heart so You are the the water in my lungs o As I gulp the water E begin clear for my eye Say na die man pikin dey die so You were the cause of my frowning You left me drowning Make fish chop my blokos o

1 Comments

Leave a comment

Author
8 years ago

See track description

User avatar
35
Total plays
28
Followers
19
Following

You may also like