YBG Royy _dey om am

0:00
0:00
YBG Royy _dey om am

As she light the kpo she say make I dey on am What's your bride price bea I wanna pay for am 1 plus 1 me and you we gonna equal 1 Any how e be see we gonna settle am See my pencil Bea make you sharpen am Abeg you with God say no mishandle am And even if nah juju say me go bow for am See I swr me go die for am ✈️✈️✈️ See I carry you like money matter wey concern my mama for my head Anyhow e be we for each other till the end I know our haters envy our love they mad And ain't gon lie for each other bea we made Switch the flow the wine e dey break my neck And ain't gon lie this ur twerk dey stretch my vain Grandson in love now they aiming for the air

2 Comments

Leave a comment

Author
18 days ago

You UP 📈 You UP 📈 You UP 📈 You UP 📈 Boujee 💲 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

User avatar
680
Total plays
59
Followers
6
Following

You may also like