PRAY FOR ME
Pray for me, I started young Under age but the hustle strong No godfather, no big man Just me, God, and my two hands There is no body behind the scenes Na me alone dey push the dream Dem try take our soul, dem try break our bone But Nyɔŋmɔ le mi he - so I’m not alone But God say "my son, I go pull you through" Every enemy wey rise against God turn am to blessing, God dey our defence It’s very hard... yeah it’s very hard But I no go give up, I go try again Mama believe in me, God dey my side Very soon you go proud of me Mama prayed for me every night "Me ba, Nyame bɛboa wo, you go see light" She say "very soon you go proud of me" So I dey fight, even when I no see I try make things right, but e hard Doors dey close, people dey hard Pocket dry, but faith dey full Cause mama voice dey inside my soul Dey ran when my pocket was empty Now I dey pray make I change the story If e hard today, tomorrow go sweet Cause the God wey see me, He no dey sleep
You may also like

Leave a comment
See track description ↑