2027 Comot Tinubu
0:00
0:00
for inside this country we no day safe na so they kidnapped people for oyo state president no even day una face he own na to borrow money everyday where the money day enter nobody know abi he day use am day bribe people, anyway sha if una vote TINUBU for the next election una go too cry.insecurity full my country bad roads no light na even bandit many people day die he no even care and e for don worst if no be VDM,they say go into the world and multiply but na wisdom Tinubu no day apply i no come here to talk much na just advice Mr president you no really day try 2027 comot Tinubu 2027 no vote TINUBU any body way go vote TINUBU that person go cry wetin no good.
You may also like

Leave a comment