hard way
0:00
0:00
“They chased me out, I waka for road, Heavy pain but I still carry hope. No food chop, no bed to lie, Many nights I just dey look the sky. People see me, dem think say I fail, But deep inside I know say I go prevail. Now na money and success I dey chase, Till I buy mama house and change our place. I no want suffer for the rest of my life, That’s why I hustle morning and night. One day the same people wey laugh at me, Go stand up clap when my blessings overflow like sea.”
You may also like

Leave a comment