DEM KNOW ME

0:00
0:00
DEM KNOW ME

DEM KNOW ME. DEM SABI ME YEAH OH MUSIC IS MY IDENTITY WEN I DEY FOR STREET DEM DEY NOTICE ME. AND DEM NO MY P. NO SAY BE NA JOKING TIN OBOY, DEM KNOW SOTY... HAKEEM. VERSE STRAIGHT UP FROM THE SOUTH NIGGA, AM NEVER EVER DOWN. ALWAYS KEEPING IT, NIGGA AM ALWAYS SO OUT LOUD DEM NO FIT BURY ME, NIGGA COS AM STILL AROUND. MUSIC IS MY THING NA WHY I NO FIT SHUT MY MOUTH CALL ME TALKATIVE CO I TOO DEY TALK AM OUT. NO BE SAY NA CHILD'S MAN DEY SUFFER FOR THIS TOWN. THE SUFFER DON DEY LOUD E DON DEY CHOKE ME FOR MY MOUTH. I DON DEY FEAR TO DIE OMO NA HUNGER KILL MY PRIDE MY FATHER SEF DEY TRY TO BE MAN OMO NA FIGHT. HOOK SO I DEY PRAY MAKE GOD HELP ME, SAVE ME. IF I DEY FAIL MAKE U NO LOOSE GUARD ME, NO GREE. FOR TODAY MAKE U SHOW ME MERCY, BLESS ME... OK NOW, VERSE STRAIGHT UP FROM THE SOUTH OMO E NO EASY LIKE THAT AKAMU NO BE PAP WE NO FIT SLEEP FOR NIGHT SUGAR FINE LIKE SAND EVEN DEVIL SEF DEY TRY. ALAGBA NO DEY HARD IF U FUCK UP, U GO DIE. NA MAN DEY KILL A MAN BROTHERS DON DEY LOSE THERE LIVES. MAMA DEY CRY FOR HOUSE PAPA DEY LOOSE HIM MIND. NA MONEY WE DEY FIND THE JOURNEY NO BE CHILD'S... HOOK SO I DEY PRAY MAKE GOD HELP ME SAVE ME. IF I DEY FAIL MAKE U NO LOOSE GUARD ME NO GREE. FOR TODAY MAKE U SHOW ME MERCY BLESS ME...

2 Comments

Leave a comment

Author
5 months ago

Bars: On point 🎯 Delivery: On point 🎯 Impression: Great 🎉

User avatar
317
Total plays
39
Followers
19
Following

You may also like