Prolly
can you think like me? can you reason like me? ah gat nobody sote boy too lonley ah see the way i live mummy also mocking me ah say i no get anything why my son be like this ah *what cause this kind shit but mama tell to work ity harder i don face and see many pains buh i no fit to dey cry happiness i want that's why i use everything to dey smile if you see me smiling no be say i use your story to laff kilode i na so fun nepa ko ma gan mona koni plier ofe feyin ja wire won ki n so fun yan oga nepa were were yin o de tin poor...pe ke muna wa enipe kosi generator chrous sorry for all i said no more confession buh i dey beg nigga shey you get reason why wey i use to dey spread likey water...water wey no gety enemy i do wrong thing many times buh i still.dey moody
You may also like

Leave a comment

Bars: On point 🎯 Delivery: On point 🎯 Impression: On point 🎯