TIME FLIES...
TIME FLIES... (ALABAMA) CHORUS YOUNG NIGGA FROM OKRIKA MET A BITCH IN ALABAMA, LUV HER LIKE HER BROTHER ADDICTED TO HER LIKE MY CANA YOUNG NIGGA FROM OKRIKA MET A QUEEN FROM ALABAMA LUV HER LIKE HER FATHER DO WHATEVER FOR MY DAUGHTA YOUNG NIGGA FROM OKRIKA MET A BITCH IN ALABAMA LUV HER LIKE HER BROTHER ADDICTED TO HER LIKE MY CANA YOUNG NIGGA FROM THE GUTTA MET A QUEEN FROM ALABAMA LUV HER LIKE HER FATHER DO WHATEVER FOR MY DAUGHTA VERSE/HOOK NA ALABAMA MAMA DEY MAKE ME SMILE, GIVE ME JOY WEY DEY MAKE ME VIBE. NA AMERICAN MOMMY DEY MAKE ME SHINE MAKE ME FINE, NA WHY ME I DEY GRIND. NOBODY KNOW MY NAME BEFORE, NOBODY WAN RELATE. BUT NOW DEM KNOW MY FACE EVEN BEFORE U CALL MY NAME. BACK WHEN I WAS SINGLE THEN WEN NOTHING DEY MY WAY, THE GYAL DEM YAB ME LIKE SAY I BE MISTAKE TO DEM. HMMM OMO E DON TEY E DON TEY FOR THIS GAME BUT WE NO FAIL WE STILL DEY. CHORUS YOUNG NIGGA FROM OKRIKA MET A BITCH IN ALABAMA, LUV HER LIKE HER BROTHER ADDICTED TO HER LIKE MY CANA YOUNG NIGGA FROM THE GUTTA MET A QUEEN FROM ALABAMA LUV HER LIKE HER FATHER DO WHATEVER FOR MY DAUGHTA X2 HOOK NA ALABAMA MAMA DEY MAKE ME SMILE, GIVE ME JOY WEY DEY MAKE ME VIBE. NA AMERICAN MOMMY DEY MAKE ME SHINE DEY MAKE ME FINE, NA WHY ME I DEY GRIND. YOUNG NIGGA FROM THE GUTTA MET A QUEEN FROM ALABAMA LUV HER LIKE HER FATHER DO WHATEVER FOR MY DAUGHTA
You may also like

Leave a comment