The flag(freestyle)
Remember 2016 i dey js3 dey play ps3 just dey gather under the tree smoking up burning up no wan go dey to dey think you no say the money wey i dey find too big so i gat to hustle harder gat to start dey ping gats to press my phone gats to dey pick i wan make everybody say to call me abigi cause for this street nobody really send you i say take a pics that one na old news and she wan do me one time view and that shit must be something new cause when i view am i dey feel like a like a kingkong in him kingdom like a krypton if i see billing i dey flush like a pingpong if i see billing i dey dodge Even if she talk bullshit i dey move comot from my front bro you no get sense you are talking trash remember that 2018 i dey double tap headshot all my opps pack them inside ambulance Go carnival i clear abig nwa mmaya ne ka okpa you know me i dey rap pass rastar man Rastar man dread no even long reach my own Even back then for 2017 i dey hustle up just to find something to eat i dey do all this street but my steeze i still dey maintain cause you no fit see me sey i complain just dey my zone no crime wey i fit explain so i just sew my knicker chock hand for pocket cause no be me go help you kick your bucket so just stay cheesed up
You may also like

Leave a comment

Respect 🤜🤛