Lyrics
Lyrics I’m not giving up, till I reach the top Hustling, I still Dey bomb Tho I have seen enough This life don teach me lessons Many things don sup, still believe in God One day everything go soft Yeah Most times reminiscing wetin life want from me I give am my best, still e dey collect more from me I don lose sleep, I don lose friends on the way But I still wake up everyday, say God make a way I don see fake love, I don see real hate Smile for my face but dey pray make I no elevate I no perfect, but I dey learn from my mistake Every scar for my body get story to narrate Everyday me I dey pray make my blessings locate me Make my hustle no go waste, make success remember me If I die today, who go really cry? Or na when my name blow dem go say “that guy try” Feeling a lot of pains while writing this song So you should listen while I’m rapping, I got a moral to tell Eat the fruit of my labour while I Dey alive I’m just a young boy, trying to survive I no wan fall, I wan rise up Nobody Dey, every Malaam with hin kettle Many things don sup, na only God I fit run too I still believe in God, everything go set soon
You may also like

Leave a comment

FIRE 🔥