Getting Paid (Kalamantus)
Mandem kala with the mandem funds No go dey do like Santa Claus Bannies go run up on your funds Dem go use your resources take see front Mandem kala with the mandem funds Make dem text, me i no respond Almajiri go run up on your funds Dem go use your resources take see front Me i no dey do transfer for you e no get anyhere your story touch You wey shenk me when i poor when i broke like rat wey dey sleep for church Mandem kala with d mandem funds Teach me lesson i learn am once Observe my past and face my front Me wey dey hot pass sokoto sun Omogeyi wa bo shokoto jor make i fit to bust your toto jor Talent plenty, skills opor ah eicky-aluko jor Unto the next me i face my fears They can't compare dem go tear acl Dem man not straight dey be go-to-hell I be like disembark all of dem You see that broke girl and her broke boyfriend Them go run stew if you send t fare No try am make she come around back for ground, money for hand She can go back to boyfriend later Never was I trying to keep her Catch some fun and its back to paper Chasing foot to the pedal Ahead ahead is movement! Ahead ahead is movement! Heavy drip causing turbulence for flight Had to lose some of it to save their lives Its me im built like that. Eicky! Getting paid but we kala with it..
You may also like

Leave a comment

Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ

Bars: Great ๐ Delivery: Great ๐ Impression: Dope ๐ฅ
Cutting through the noise with savage precision! ๐ช Bars: Dope ๐ฅ Delivery: Dope ๐ฅ Impression: Dope ๐ฅ
Bars: Great ๐ Delivery: Great ๐ Impression: Great ๐