OG on Code
na me be dis na me be dat na me be all of the above talking shit behind my back abeg give dem megaphone (bros, give dem megaphone now) (make dem yan) roll am with the loud smoke wey i dey blow for my room responsible omoro i dey gba ope on the low (no loud am) no loud am make you no go cast am fast forward am, make the money faster elongate am, make the money longer elon musk and bill gate go look me dey wonder who be dis small boy wey turn raba i dey flip coin like say i be official heads always but i always watch my 6 incase im getting tailed by freaking police ask what's popping i say getting and staying rich when sapa stretch hand, i go dey beyond him reach future looking very bright but the boy no dey bleach even if them pour hypo for eye dem no fit see me finish my lil sis name na ize and she steady pray for me my glory no fit diminish e dey on 5g OG, on G.O.D Gunplay, errday, na COD Hook she aint really wanna go but a badman let her go she aint really wanna go but a badman let her go 2wice she must go (ahead), she must go (ahead) she must go (ahead ahead), i say she must go . they aint really wanna know but a badman let dem know they aint really wanna know but a badman let dem know 2wice dey must know, dey must know dey must know, i say dey must know I work for my money and my money work for me its a symbiotic relationship aint no getting shit for free if the money don't move, then i move to the money i can run after the money coz i buy shoes with the money grind outside with the money to buy a crib with the money see this money shit, it can get really funny you work for dollar bills to pay bills with them bills i wanna get filthy rich till i stop thinking money is never enough if my kids, family members and neighbors chop, then im satisfied i aint asking for too much, or am I
You may also like

Leave a comment

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯