loud speaker

0:00
0:00
loud speaker

loud the speaker drop the aza clean vision.as i dey Waka for street na so i see this fine girl fresh for back sweet for front she be sharp shooter all her friends stick to the big men na me she wan follow .guy if you see this girl you go say is this your type. this girl fresh from head to toe body dey bounce like mtn network.if una see me waka with this girl them go say you don hit big maga .if you see this girl when she dey bend over omo Army dey fall, Navy dey run, Air force dey fly comot because them no fit handle this one guy clean vision ,clean vision,because I don carry maga

2 Comments

Leave a comment

Author
10 months ago

Fiya ๐Ÿš€

User avatar
894
Total plays
50
Followers
2
Following

You may also like