bad bad

0:00
0:00
bad bad

Bad bad wolf Clear road now me get this pack Make way who get two head make he wait Give the run If you don’t like me You must hate me My name now virus Everywhere full like rain oil For ekpoma Guda Mina Leag Dey shake. Her boyfriend mind day Peace of advice monkey like banana Lion no fit advice am Donkey no get sense Joshua Now you be fist The only goat wey I no As road spoil mekalik Smile Drow me close or load let bless fall e don tun heavy rain Gabs akabala make way If no be drugs me and u no relate I am an artist ask Of my name make una try relate for junction things Dey sup 12:00 cloth wake up Tap ur self Puw water for head Mama I will be the best Fuck mama no like my music I be carry dread bad boy I don change Who ask mad man wether he nacked Breeze brow fawo pussy don open Way to success I no see transport Mommy ur boy is now a stoner Hungry tun me to their member If I no bomb today Day no go break Now who chop Dey pray Hungry take me away I no Dey snub you now money no really Dey I suppose blow you Now only me Dey run heavenly rase If e no sharp I fit to craz Many people know me song them no even No my face I need ur grace Make them no come disgrace my grace As money no Dey Bitch just Dey carry me play I gat the jusss Inraszer Dey my hand I go wip u away I too good Lyrics Dey my head Ex will watch me the guy Dey trend This one no be oil sansaaas Dey my head I am far from u something like iruekpen boy Wake up in the morning I no see bread Music Dey forest am hunting This is forest trade Money go make me crazzz No be money now kala Dey my wast

1 Comments

Leave a comment

Author
1 year ago

See track description ↑

User avatar
218
Total plays
20
Followers
1
Following

You may also like