BEAST FROM THE EAST
I'm a beast from the east i too cool i dey do like a priest all my guys dem dey take cannabis dem don high come dey cause damages you no fit chop me like this o maka street life i don see shege and i no lie i too nebe m toro you for don kpai i no dey take shits i don like vibes no be rough life I'm from street wey everybody there dey compete i mee misbehave i fuzie conflict dem too like fight like jet li ya na bruce lee Don't be confused i mee anyhow afioro your fuse men don't care about ur crew you fit do bro, you no fit undo if at all you go do before dem hunt you but you need to comport before you go confront if you later fuck up dem go chop you like puff before you go cough cough dem go put you hand cuff carry you dey comot
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
@divinewilson.13
@rapfame_official @shonefrank4
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Strong Bars 💪 Respect 🤜🤛 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
Damnnnn 🌪️ Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯