Money ๐ค๐ฐ
Many things way de happen for Gawd Many people wey don go I wan make it be my turn I won help no get money Oh God shower ur blessings on me I won go from grass to grace ๐ Many people dey my neck I dey hustle Dey say money ๐๐ Never get be4 go fine girl Money na root to all evil Dey say But poverty all the people wey no get how dey go survive God shower ur blessings on me I won go from grass to grace Not for the gbese but for mummy I dey work every day just for mummy For people we know how to settle o I've been waiting oddly ๐ฎ While hustling day and night no rest Mummy don't u worry Ahhh yeah Bombing every with little sub Sure I go cash out Mummy don't worry about me Just take care bout you Every other day na mummy Oya ur tears am sorry ๐๐ She say make i no fall for gayl Make I face my front Hustle naija As our native land won kill us
You may also like

Leave a comment