Am feeling down this hustle got me going crazy, late night keep on bombing just to make it, unlimited transaction bu ihe
Am feeling down this hustle got me going crazy, late night keep on bombing just to make it, unlimited transaction bu ihe ncho in my wallet,i never quit till oluwa Show me love ,me and my homies in the hood we keep chasing the bag, steady active day and night kam bute the bag , oluwa dey my front na why i no fit be last,i keep on chasing the bag till m bie the bigger life, ihe m capu gi bu ot, ine anya na ogbe iga afu na some people bu og, owelo ka osi adi ona adibe we just dey live low-key,ka men hafu iko my scores na eme ogbe on a low key,,aloba k your wey i just dey do my thing ibulu m kosa na Street,owelo ka osi adikwa oo i just maintain my steez,mana just malu na m buru gi apo na eme freeze,apor gi di na freeze, anything you do you just keep on putting work oluwa go dey for you oga eye gi sure Job, to secure the bag very very important,as nwa ogbe too na ogbe you need to secure the bag ,
You may also like

Leave a comment

You UP ๐ CAKE ๐ฐ Slime ๐ค Bars: Perfect ๐ฏ Delivery: Perfect ๐ฏ Impression: Perfect ๐ฏ