i just want to dey tell
i just want to dey tell say me i too dey mu gari i just want to dey tell say me i too dey drink gari i can no lie pull me right cos me i just wan dey alright understand no sugar for gari wey i pure in water weiting dey worry me i dont know who go tell me just want to dey cho_cho_cho cho_cho_cho normally oya let gow let go flows pack your load in gana must gow plenty don goes dey for road many people just dey syko shey'wo ni omo to shon ki lon tun wi jo ki lon den so praise thy Lord nor by force jesu ko fipa mu yan feeling some pain many days.. everywhere wey i just wan stay they wan me to run when me no dey form they wan me to japa timi o leyan all on God i dey run me no too run cos i no won fall cock mouth gun gat to shoot y'all when me i just dey feel it small small gat to say this dont you blame against me i no like people wey dey back biting yor, what you mean bro just tell me to go kill my self cos you dey gasp oh uh,malo ran kun oh woni ki lo jamo sa lo je kin kuku freestyle sugbon sa eyan ni mi se na n pemi l'animal see the way dey use me laff when dey here me dem dey cry sugbon oluwa lodami mii de le.ma gberaga me i dey inside life dey just want me disappear bawo lo se ma je olorun ibo loju e wa i gat to call on God God i just want you to talk shey na sin be this one jinger me more oh my Lord consign no body shey na why dey course me and nothing consign me cos my eye e don see
You may also like

Leave a comment