Por la familia (3:59:45 PM)

0:00
0:00
Por la familia (3:59:45 PM)

Bad joshua from inside Bad mouster Bad blinder Bad master Good or bad I don’t care what is right Joe Joe Got it the strength Back move we Dey play conversation game I never shot the door she don Dey moon Close your eyes feel it Like them do for fim But this is real The only reson monkey no go shine e teeth The only buckle wey no get set Aboki wey no like meet Back to back Am a keeper but I Dey play inside feed If he is working am a mediatekkkk and I got toes shake ur boot Inside sheep there is a shoe Oden let me seep ur sheep Give me the mick I have a lot of remis Banana u no go chop today Olosho why no go chop today Pastor no one pray again She say she need noting now cake she one Dey bake How u fine or loyal U go chop heart break Ablom of destruction If you fell am u go confuse This is might be my last day Let me play the reggae and enemies should play the blues Black and back timber land beat you finish carry You Enter boot Guy you be fool If over Sabi no kill grass E no go grow as goat food Be wear of my return no be knife Now gun I carry come When elephant see rat he go run I be reval I keep on flowing I am not attracted to claiming soil Only jack and juuu in the jungle Am lost That why am uggly like an app If you see me Oya run Time goses on It still coming Eyes wey Dey cry no Dey climb tree RIP to poverty Mommie ur boy is now a dangerous beast Squral no Dey fall from tree I Dey hungry I need to smoke now money be my weed heaven or hell Just send me back to earth I most buy jet Insecured big head Like my ex she no love me But she can fake tears No be today I start to Dey hear sorry Hungry Dey But surviving now must Over taking don kill mosx Go buy car way Dey run Now u are gone Just Car And me no one stop I have been running since the Day I was born I no get am Them go get me wrong When you broke you go no say now fake Love Now why u no Dey love Proviety now forbidden fruits as I chop am I wise So u no go fit use my head U Dey wyneeeennnne

1 Comments

Leave a comment

Author
1 year ago

See track description ↑

User avatar
218
Total plays
20
Followers
1
Following

You may also like