Energy Dg_-_Money dey

0:00
0:00
Energy Dg_-_Money dey

i dey drip on two dey dey look me like sey oh boy drink don do mr DJ do mistake stop the flow omo the boys verse Carry 2 by 2 no be sey na juju na so street dey if you no shine your eyes they go make you fool and if you try claim the boss when you spend finish u go call yourself mumu money dey money dey money dey money dey money dey money dey I talk am sey I be the rap boy dey call me the gangster the leader of the Bab boys for the street na me dey give all of them their voice now they looking for me searching for the rap boy now I dey hot the boy don blow the money Don show competitors dey fall is not my fault you are poor in the space of one minute your money don finish e never reach 3 seconds you dey shout sapa don kill me you never get money you dey form big boy seven ATM cards wey no dey withdraw abeg shift for me make I no fall poor man me I no dey follow you talk forget the fact they say accept your fate if your fate na shame you go bear the weight I no want fate I dey pray for grace make l no see disgrace omo see doings e they do them like film setey they dey wonder if the boy na Merlin wey dey do magic cuz we yapa come for the party and we talking mony, we spending money cuz as I dey so eh na money I want if it's not money we are not ONE money for 2 money for one money for one money for two money dey money dey money dey money dey money dey

3 Comments

Leave a comment

Author
1 year ago

nika rogor xar kargad ok

1 year ago

SLEPT ON 😴

User avatar
1.89k
Total plays
43
Followers
20
Following

You may also like