thought ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ

0:00
0:00
thought ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ

i remember when nor body really send me even small pen to write rhymes nor gree wan len me but now wey i don dy blow dem wan near me na bottle i go burst for una head make everybody fear me this 2025 na ruggedity full. am pple dy use their head if you like make you nor use am and wen it come dont loud ur success pple go help u mute am u dy hide update like pilative pple go help u lute am now nor body con dy love eveybody dy pepper even destiny helpers now don dy beg make we help dem u go be a fool if u feel loving will change dem government wey send police to kill later dy ask say who send dem me i dy tell u true talk i dy tell u real line dis country don dy hard pass who dy study linear for dis country all our opportunity are getting tiner and u say make our younth dont get deeper. dey up ok. me i nor fit to shout o me i nor fit to talk i just wan dy my dy make i see puna to fuck and make i dy available for who ready to suck life nor hard o na u nor really get work but u dy available wen dem say come chop hot babe ready to twerk nonstop ready hold candle stick until d milk pop-up oya make i change d talk children dy here but d way d beat dy slow be like d end dy near but I still dy with u regardless so abobi nor fear if Dem find wahala na casala go tear but br den jaye lor make everywhere dy jell ur bae fit come my side o be i nor dy kiss and tell but wen u come my stick u go ride qm well we go dy on trips so everywhere go clear fear fear why u dy fear een u dy with men i remember with dy write rhymes den an

1 Comments

Leave a comment

Author
1 year ago

1
User avatar
2.35k
Total plays
51
Followers
9
Following

You may also like