New key

0:00
0:00
New key

Verse 1 I no go lie for you like this, I no, I no, I no day interested Na I here all day oh (k2?) I just they tired, the lad man blow yesterday Just they blow, blow me anyhow The street they tight, but wey no fit give up We they hope, they pray by day Say God answer prayer, the end of this year No go be my end, as we they here Chorus Na new car key, (amen amen amen) New house key, (amen amen amen) New house key, (believe believe believe) I no go end next year, by the grace of God I no go end next year, say I no dey with my house key Verse 2 God answer prayer, Head day boss, the street dey red The community boys eye day red Men no know wetin to do, we no go fickle back To the old days, that's why we still they go on Yes, should done big past your leg no complain Wetin man go do, na just to keep up We they keep on, we they keep up, we they keep on Chorus Shadow say no give up, I no dey sleep every night I just dey grand dey grand, trust yourself We go make the money oh Bridge Na so Zarman, talk yesterday, I no go give up God's time is the best, my mother believe oh Believe oh, your name go favor you (no be play) Your name go favor you, (no be play) Your name go favor you, (no be play) Your name go favor you, see the street no they easy (Zarman) Outro You go think say you go give up, no you no go give up Zarman, I never give up I never give up, Zarman can not accept defeat You go continue to the grind, any night Make e pass, we no collect, the other night Na to try again I know say na food I dey cook, e go don no matter the time e take The street no go stop to the favor us

9 Comments

Leave a comment

Author
1 year ago

1
5 months ago

relaxing type vibeLIT πŸ”₯ HEAT πŸ₯΅ Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

1 year ago

This is a solid debut, keep grinding! πŸ’ͺ Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Dope πŸ”₯ Impression: Perfect πŸ’―

1

lets goooooo this sound is mad different

1
1 year ago

Hey @efek21, We're gonna drop some tips for your track 'New key'. Let's get it! 1. Make sure your mix is A1 Saucin' before uploading to Rap Fame! We'd love to see the best you've got! πŸ™Œ 2. The best rappers take advice on board to improve! Make sure you engage with the Rap Fame community to help you shine bright! 🌟 3. There's a $1,000 prize pool in our weekly contests πŸ† Think you got what it takes? Try creating a track based on this week's theme! Try joining a crew to build with other artists, we hope you share your music with the Rap Fame Community again! πŸ’ͺ All the best, The Rap Fame Team 😎

1 year ago

Dope energy, you're owning it! πŸ’―πŸš€ Bars: Great πŸŽ‰ Delivery: On point 🎯 Impression: On point 🎯

1 year ago

Respect πŸ€œπŸ€› WAKE EM UP πŸ—£οΈπŸ”Š Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

User avatar
239
Total plays
20
Followers
13
Following

You may also like