survivor ☝️

0:00
0:00
survivor ☝️

when i rap dem de think am Spanish hehe laugh and lavish you can come to my crib its your wish don't bring sweet toes bring Irish when i chow dem girls call me daddy who no like to de call him daddy little boy with a very big engine little boy with very big thinking so amina where is aisha i thought i told you to come with her you want start doubting your principal for this school of life na me be principal na me be instiger na me de ginger her even her own papa him like de call me sir like de call me sir like de call me sir na him de tell me say make i cum inside pop the Hennessy so that i can see only God know wetin eye don see for this small life wey my life don live only God know wetin eye don see

7 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

hey dady @thevoice001 xxo :)

2 years ago

Word Up ⬆️

Killed it! 🎯 Killed it! 🎯 Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 years ago

Keep grinding ✊ Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

User avatar
415
Total plays
79
Followers
44
Following

You may also like