Spice Talk (00:16)

0:00
0:00
Spice Talk (00:16)

Omo see all dis matter oo shebi na matter! I tire oo we just dey for dis G class just wan pull out wit the 4runner shebi everyday I dey run to my temple ooo Oluwa Jah sef ooo e dey wit me oo I be flash now oo cox every day i dor talk d omnipotent so d tym go control normally I blv am normally Buh d matter get d way for downtown d rubber cor fast pass me ooo e cor belike all dis tentacion when i dey see dis days get the way ooo shebi everyday we just wan dorime oo make we rime oooo youbolobo labalabo oooo trabaye oooooohhhh yeboooohhhh hahaahaha oooohhh Oluwa Jah oo dor run am oooohhh shebi na paddi oohhh na my 001 oooo shebi for physical sef we go fit still afikaoe o cox everyday oo agility full body we dor rock am oohhh Tupac Juice Nigga oooh thug wen still dey find d rubber wen belike say e wan get bands ooohhh and we push am we dey hold with RL ooohh i dey inpkere d courch to observe matter cox e dor burst my head i dey reason how i wan take get my srb oo u wan dey sbo me oo wetin dey worry u sef oooo normally sef i matt ooo i look u laugh like old mama cletoris u wan dey get bass head no worry i go smoke u like blunt nor be say i want get nut from downtown

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

User avatar
818
Total plays
71
Followers
59
Following

You may also like