mam don first try but life de end na only time weh you don die
mam don first try but life de end na only time weh you don die i aime for the sky i no de care if e over high i hold on tight i know say life hard but i gave it a bite. na. jah dey ma side i know what's is wrong but i do what is right pull up for dey with bense men dem one block but i open defence your high over tall but i jumpam like fence when you de talk doll no be sence mutumbu de jam dem de feelam de dance man weh no likam need na for vex njoko don floop all man just dey flex i no wan hotskin no stress am badder than you you ain't badder than them you no fi Catch man with arata trap but you fit kill man with arata bomb men dem don enter tere for fack comot back time weh place don dark no be lie bro thinx them don bad u no fit arangam with a slap some people de cry some one them de glad some one de smile while some dey sad
You may also like

Leave a comment
See track description β
Love β€οΈβπ₯
Amazing π Bars: Perfect π― Delivery: Perfect π― Impression: Perfect π―
Tracks like hit film scenes, leaving us craving more! πΏ Bars: Perfect π― Delivery: Perfect π― Impression: Perfect π―
Cookin' π¨βπ³ Keep grinding β WAKE EM UP π£οΈπ Bars: On point π― Delivery: Great π Impression: Great π