Nigeria and South Africa (Africa)

0:00
0:00
Nigeria and South Africa (Africa)

I dey hustle I dey fry under sun you dey house dey fry chicken... you dey spend lavishly I dey spend dey apply wisdom... you dey make am reign inside club i dey stay for dry season... you spend night with fine bitches i spend night for night vigil... i don dey blow i get good songs for all my fans to listen... owu don dey blow you you want come here come dey fams with me... see one important lesson i learned from what this life is teaching... no be every money pikin see e take dey buy Chin chin... so if I decide to be harsh i no give that guy shishi... you fit say whatever it is you like but my guy still see... i no care if you dey there dey hala ah that guy stingy... where you keep your eyes all of that time wey I been dey grind... I dey hustle from Lasgidi to Abj.. No holiday hustle everyday.. Heaven is the final destination the clergy says... What's my own when am getting paid... Oso eluigwe is not for onye noo naelu igwe... shout out to my gang from S.A Africa i belong till I end in grave...

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

User avatar
2.8k
Total plays
158
Followers
298
Following

You may also like