GOD ABEG
0:00
0:00
When I goo down on my kneels I dey pray for my daily and monthly bread No other one fito run am for me Jah Jehova biko turn my story From grass to grace na wetin I dey pray Change my story I wan bless my mama Ahhh ah ahhh I wan bless my papa Hello hello dealer pick your call I dey on my way Make you wrap am for me Gimme something green on a transparent bag My sorrow too long I dey pray to God Make he show me love make somebody
You may also like

Leave a comment